Beginning~ Joeboy
Omo, walahi
If dem point gun to my head say make I deny you
I go tell them say lai lai
No be lie...
I fit to spend all my money on you [oh no]
Spend a couple couple million on you
Give you loving till you say e don do eh ehSpecial type of feeling that I feel when I'm with you
O n dun mo mi
Anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your whole body too
I can't let you go, I'm beginning to beginning to fall in loveThis love no be ordinary thing
You supposed to be one night fling
But now...I dey catch feelings
I dey vex when I see you with another personOh no!
I fit concentrate no more
Make we felicitate, jowo
Hold me tight and rub all my head
Baby oh, make I feel alrightSpecial type of feeling that I feel when I'm with you.........................................................................................

YOU ARE READING
Lyrics Of Naija Songs (Old and New)
RandomGet the lyrics to your favorite Naija Songs here!!!!! And you can also request the lyrics to almost all the Nigerian songs that exist. They'll be written just for you. For the love of Nigerian music. 💙