Baby~ Joeboy
[Verse 1]
What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey u fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you[Hook/Chorus]
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare woleWetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe ehBaby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for youWetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare woleWetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh[Verse 2]
What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you [Who are those]
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyestBaby shey you dey for me?
As I dey for you
Baby shey you dey for me?
As I dey for youJoe, Joe Joeboy ‘pon deck!

DU LIEST GERADE
Lyrics Of Naija Songs (Old and New)
SonstigesGet the lyrics to your favorite Naija Songs here!!!!! And you can also request the lyrics to almost all the Nigerian songs that exist. They'll be written just for you. For the love of Nigerian music. 💙