9ja Grammar Made Easy

2.7K 311 106
                                    

What's that smell? Have you had your bath? : Wetin dey smell? You don baff?

Laughing my ass off. : Laff wan kill me.

I want some liquor. : I wan Ogogoro.

Please, come. : Abeg com here jo.

It's freezing. : Cold wan kill me.

Please who knows what time it is? : Abeg na who know wetin time dey talk?

What's wrong with him/her? : Wetin dey worry/do am

I need someone to take me out. : I dey find person wey go carry me comot. 

Nothing is happening. : Notin dey happun.

How many years older are you than me? : How many years I take senior you?

What are you eating? : Wetin una dey chop?

Funny Random Things That Only Nigerians Will Understand(ProjectNigeriaUC2017)Where stories live. Discover now